
I am tired of typing in english..na so so english every tme...i just typed a 7000 word seminar paper now...na so so grammer full there.....erm....so make we relate on my own personal level now. My warri friends don spoil me finish....na so so pidgin we dey blow every time....na so i go for one interview like that last week...the guy con ask me say.... "Hello, how are you"..... i no even think b4 i respond say....."I dey jare bros....body dey inside cloth"....hahaha...then i con sodji say omo i don fuck up....ahaha...u know me now i am never stuck....i just laugh turn am into joke say i thought he was going to interview me in my native language.....na the reason why i talk am to remind am....haha....u know oyinbo now...always trying to seem interested in everything...lmao....he was like yea.....i would if u teach me.....una no go believe say the whole interview i just dey teach pidgin....hahaha....oh well...i sha got what i wanted from the interview...lol
Anyways back to the main issue....girls are promiscuous....Na wa for u girls o...walahi!!.ok wait first... how many of una agree with me?....anyways, i really no need una opinion....una fit keep am to una sef...i don yarn my own and na so e go dey......cuz wetin my eyes don see...my mouth no fit talk am finish...... ok ok...to start with....i go tell una this small 'tory....There was this girl i been dey talk to before i commot go naija last summer....we were really cool and all....anyways.....me i don get to a stage in my life wey be say i no too dey serious with girls...me i just dey freestyle...lol..The day i go dey serious na the day i discover say i don impregnate the woman i marry and she born pikin and the pikin con resemble me....ah!...i go submit finally....hahaha...so yea the babe is very fine sha.....na the same church we dey go.....i don dey scope this girl for some time......u kno na,...me i just decided to try my luck sha and everything just Jell like that sha....i swear e just be like say i hit jackpot...as i dey throw am to her side...she too just dey grab am sharp sharp......ah!...ok ooo....very good....so one day she con talk say the play play wey we don do don reach make we start to dey date officially.......hahaha....well...me i con think say...hmmm....fine girl....and me i be free agent......Nothing do me now...na so e start sha...
so around Mid May...i had to travel to naija for about 4 months......so me i reach naija now....i don dey grove......so i think it was around late June na so this other girl from my church call me say....hmmm...guy...when last u hear from ur woman...me i was like i think last week ooo...lol..she con talk say....hmmm..if u sabi wetin ur girl dey do....say..the girl dey Swansea(wales) at the moment and wetin she dey do i no go dey proud of am....me i no still believe....i con ask am say....madam how u take sabi all these.....she tell me say she get cousin for swansea....say her cousin post one picture on facebook wey my girl dey inside she con call am say where she sabi the babe...na so her cousin gist am...me i still no believe...i just talk for my mind say...hmmm bad belle commot for road...hahaha....well...so about a week later Jay(not his real name) con call me...Jay na my OOOOLD friend.....very very good friend oo..... we went to the same primary schoool...so we don sabi each other since we were little....so Jay call me say AH!....ol boy i don step on ur toes o....the guy just dey apologize say he no sabi.....say shebi i sabi say e no fit do anything wey go vex me intentionally......Ah!....me i was like guy calm down....wetin happen....he talk say abeg just forgive me.....i was like ol boy wetin na.....na so he drop am say dem just yarn am now say the girl wey he don dey nyash for the past two weeks na my woman.....
hahaha......if u see the way i laugh.....the guy sef first confuse.....i con tell am say ol boy enjoy urself jare nothing do u......e talk say e make videos sef..different days with different positions...he con send am to me.....if u see how this boy handle my babe...chai....Throwey one leg towards Afghanistan.....con hang the second one for him shoulder like turkey wey dem wan roast.....hahaha.....so anyways.....me i tell am say make he no tell the girl say he sabi me...so me i try to call the girl....Me i save the videos con edit am well...make am into something like a movie...put am on top DVD i con keep am....her phone no dey go through again....she don also commot me from her facebook,....hahaha....i was like ah!...ok ooo so me i no call again.....the grove for naija sef no dey make me remember say i get one girl somewhere...so about two months ago when i got back to england.....chai!....see how this girl vex for me...say me i abandon am.....hahaha.....she vex ooo.....con dey cry on top...say shey na because me i sabi say she love me na why i dey treat am like that.....hahaha...for my mind i don dey summarsault with laughter....hahahaha....so anyways.....me i beg am say make she no vex.....on top oo...she use me do shakara again ooo...hahaha....Now for her mind Na me be the dumbest Mugu in the entire universe....hahaha......and i actually enjoy playing the dumb mugu.
So wetin i wan do now???.....i have invited a couple of our friends over for movies on Christmas day...i tell them say make them con join me and my girlfriend make we watch movies on christmas day oo....she go cook...after we chop finish...we go con watch movie...i swear we go watch movie that day ooo.....hahahahaha.......anyways....This is just the first part...More stories are coming.....WOMAN ARE VERY PROMISCUOUS
